Charly Boy and his seasonal long article is here again but this time his emphasis is on the Bum Bum. If ur thin and flat on the behind please don’t take this article personal and go perform some artificial thingy to ur backside Biko.. Read the interesting post below “Let’s discuss it now, no need to be shy or bashful about this, so stop forming gentleman for me.
Wetin men see for women nyash wey be say some people no fit hol body. Is it the owner of the nyash abi the size of the nyash? Nyash get different code names. Some dey call am idi, ike, duwawo, ikebe,bakassi.
1 comment:
this charly boy of a man self
Post a Comment